A Facebook user, Diamond Sophia Oyemen, took to the social media
platform to call out her friends who trap men with ‘juju’ prepared with
their womb to make it potent.
According to the Diamond, the ladies she shared their photos on her page
almost dragged her to the native doctor’s house but she refused.
See what she wrote;
“U haven’t seen anything must I join in ur jazz business of trapping men
using ur womb for rituals u girls are not ashamed dragging me to go
with u to a native doctor’s house no b by force to do jazz live ur life”
She continued saying;
“Abeg @goya success no go use jazz kill dis boy,d jazz wey u don use too
much free am make e go find better girl for himself no b girl wey dey
do jazz,Na crime say d guy b dey find relationship”