Boutique Owner |
A Boutique owner named Misan, behind Sapele Township Stadium in Sapele, Delta state has lost all her goods after thieves dug up an underground tunnel to burgle her boutique!
Sapele Oghenek shared the photos and wrote:
Report enter studio say one babe,wey dey manage herself and her boutique
for back of Sapele Township Stadium for Sapele here enter one chance
last night. Her name na Misan. Na so thieves go her shop for night,dig
ground take break into her shop and pack all her T-Shirts,Perfumes,
Shoes and Jeans. Na from the bottom dem for enter the boutique, as dem
crack d floor if the store. We dey beg unu wey get 3 to 4 eyes like
me,to dial this phone numbers if unu get any useful information on how
to capture this craze guys, wey say them nor wan work 08034861915. Na
the place pictures dey attached to this update and the girl with her
boutique. Make unu sorry for this fresh girl abeg.