Popular activist, Charly Boy took to Instagram to celebrate his first granddaughter who
bagged a first class degree in Advertising, Public Relations and Media.
The proud granddad wrote:
Dear God, In fact I no know weytin you see for my body wey you dey take
scatter me with blessings anyhow. I no complain o! I just dey grateful
as you dey Totori me with blessings. You are already aware say my first
grand daughter Princess Olivia don finish her university degree with
first class honours. Baba, you just too much. Look all my fine fine
pikin wey you give me. Correct correct grandchildren. Thank you for
packaging my life, I am indeed very grateful. More promotions Baba. I
just bow. Nothing like you. Your son. AreaFada ( charlyboy )