A lady identified as Omeh who sells drugs including marijuana (‘weed’) and an alleged Lesbian
in Sapele area of Delta state celebrated her birthday yesterday in
style.
According to reports, the lady who is very popular in her area –
marked her special day by getting high with friends at Richard
Continental Hotel before moving to London Royal Hotel along Shell Road
in Sapele for another round of party…
“Report enter studio say as we expose Tiana yesterday for
her illicit acts,our studio record some small idiots,wey nor dey bath
well,as dem gather for Peemos Hotel today dey smoke weed publicly and
dey discuss Tiana (deir gang issue)and d one with white,wey her name na
Rejoice, wey carry dread talk say,she go deal with Tafia on everyday
thing,why the blue one wey be Lesbian partner to
the one with white,wey her name na Sarah,and wey wear blue begin talk
anyhow. As we speak this little girls don dey practice lesbianism and
dey smoke and drink hard drugs to kill deir cells. We dey call on deir
family members to carry them Sidon and borrow them sense before them go
begin catch enemies for deir family head. Na who like Jail,dey find
Tafia for street. Life na sense. Na deir pictures wey dem use take dey
smoke and seduce deir selves dey attached to this post so.”